NewStats: 3,265,532 , 8,187,115 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 03:42 PM 5hr4x1h5i |
(1) (10) (of 29 pages)
![]() |
Rictus1: You are almost on same wave lenght . this dollar 💲 rate spoil everything |
![]() |
I get meeting 2moro o , make this rain ☔ no spoil my gathering, I don cook plenty o
2 Likes |
![]() |
Persians: our arrows (missles) will blot out the sun. Greeks: then we will fight in the shade |
![]() |
This one don smoke something, na naija abi Yankee girls you de talk to? If na the latter… 🤣
|
![]() |
In a saner clime, (if the judicial system works) the victim would've sued the midget for assault, while air peace sue for…. Na dem sabi wetin dem go sue am for. After better settlement him go reason him agbero tactics next time.
3 Likes 1 Share |
![]() |
Them no dey try am with me, na to give am back wotowoto, Wetin happen to sending an official mail? Who be pikin for office 1 Like |
![]() |
One monkey gather banana begin de feel like him to fit pound yam,
|
![]() |
All the money 💰, power 💪, glamour na vanity, Las las na ground e go end
4 Likes |
![]() |
🤣😂 person wear cloth cover everything one still de complain indecent dressing- reference to first pics
|
![]() |
Result go soon comot, abi a lie
5 Likes |
![]() |
Using macrel to catch tuna, mama don bite the hook
|
![]() |
Guy na matured frogs dey your balls no be tadpoles again. 4years!!!!
4 Likes |
![]() |
Those years when we de get 150 score, everybody de hail us for street, this days children dey use AI read. You gerrit? 1 Like |
![]() |
Eddyeghe: If it does what I need, why not |
![]() |
OOOKEWALE: You read and understood, nice. mrvitalis you need buy this guy cold beer 🍻, plenty comments here na just to show face, 1 Like |
![]() |
Any phone that's above 90k is not a budget phone. My take
|
![]() |
Samantha come and see your sister o
|
![]() |
Owo mi da policy
2 Likes 2 Shares |
![]() |
Headline is confusing, says culprit is 22years, write up says wife is 22 while suspect is 35years which one we wan folo? We confuse like Obi 1 Like |
![]() |
Chairman of a Christian dominated area is abdullahi muhydeen, abi na only me read am
|
![]() |
Hope dem no kill my grandmama
1 Like |
![]() |
advanceDNA: I get person wey I de call like that |
![]() |
dominique: Na short for Bilyaminu🤣 6 Likes 1 Share |
![]() |
Congrats 💐 There seems to be a pattern, least favorite are winning the trophy, meaning betis and inter milan are taking it 6 Likes |
![]() |
Typing this to check if there's an oath before I can post, but alas
|
![]() |
Make we tell her? My guy is getting some action tonite, |
![]() |
All this responses de make me laff, after he told her, the origin of the picture (vaguely), aunty no still gree, Una still dey blame my guy.
|
![]() |
was thinking 🤔 of getting a second in the same house , don change mind
|
![]() |
Welcome zainab
2 Likes |
![]() |
Cromagnon: You replied late, |
![]() |
DadojoReloaded: Was baffled too, when I saw the picture, modern navy ship with sails? 7 Likes |
(1) (10) (of 29 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 23 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |