NewStats: 3,265,462 , 8,186,801 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 05:24 AM 1j4e2j

1h5i

KingDashx's Posts 4e6l3h

KingDashx's Posts

(1) (2) (of 2 pages)

KingDashx(m): 9:56am On Jun 14
The cameraman never dies


This 40 words is a pain
KingDashx(m): 9:54am On Jun 14
The guy don dey use this pattern for many girls

You know how many babes him don send that kind video to as format lol

2 Likes

KingDashx(m): 9:18am On Jun 14
World best player

Omo this 40 words sef

2 Likes

KingDashx(m): 9:16am On Jun 14
Hezzyluv:



Seun seun seun seun, seun do this grin grin grin grin grin grin grin grin


My own 40words don complete by calling seun 5times and some laugh emojis
I been think say na my phone don catch virus😂🤣
KingDashx(m): 8:08pm On Jun 12
Person build house for himself you say na for him papa, if the papa no dey today who get the house

African people eh

8 Likes 1 Share

KingDashx(m): 8:04pm On Jun 12
Tobbyfitz:

Pikin talk...
Ur mama married a virgin?
Ur sis dem b virgin?
U be virgin?
When the time reach, na anything u see u go marry..
Virgin doesn't determine or show a good woman..
Know this and know peace
guy I no be my papa, atleast my papa no marry hoe, all this simps go dey quote person

1 Like

KingDashx(m): 8:26pm On Jun 11
Gbadugbakun:
grin
guy you go like quarrel oh 😂😂
KingDashx(m): 7:48pm On Jun 11
Any girl wey no be virgin I no fit marry am
End of discussion.

Cause if you see wetin girls of this generation dey do, to marry go dey fear you.

79 Likes 6 Shares

KingDashx(m): 6:41pm On Jun 11
Ever8090:
Apart from internet fraud, which other businesses a 19 years boy could possibly do in Ghana?
Edo people and fraud

21 Likes 3 Shares

KingDashx(m): 6:35pm On Jun 11
How person go wear something wey no go dey comfortable for am

Confused beings.

7 Likes 1 Share

KingDashx(m): 6:02pm On Jun 11
Anguldi:
HIV pandemic 🤷🤦
I swear.. that's why I always trust my condom, I get like 3 packets full, all those guys wey dey say skin to skin na devil's Dem be

1 Like 1 Share

KingDashx(m): 5:25pm On Jun 09
No wam
KingDashx(m): 5:21pm On Jun 09
Una just dey pack virus
KingDashx(m): 5:17pm On Jun 09
Bestmanfornow:
I have visited many ShopRite outlets in different locations in Nigeria I realized that it's no longer what it use to be, what's going on?
na that old weasel for villa

3 Likes 1 Share

KingDashx(m): 5:14pm On Jun 09
This woman is not 30 abeg

1 Like

KingDashx(m): 4:26pm On Jun 09
1m dolls

1 Like

KingDashx(m): 4:18pm On Jun 09
BigManny:
He wants to complete his career goals to 1000. Making him more undisputable.
old asss night should retire and give youngsters a chance to play, trying to stay relevant we all know the true GOD of Football, LORD MESSI.
KingDashx(m): 4:17pm On Jun 09
richie240:
Even if he wins d world cup, the haters will still shift the goal post.
Na dt time u go hear "messi is better because he won the WC in his 30s, but cr7 in his 40s".

Abeg let's just enjoy the talents of these two one-in-a-lifetime footballers in peace bikonu!
cool
I swear to God Ronaldo no fit win world, na last last
KingDashx(m): 10:03am On Jun 09
Even if them share 100 women give each man for this world, women still plenty

60 Likes 10 Shares

KingDashx(m): 9:46am On Jun 09
They still dey opueh

Omo the man head no be here oh
This kind one nod you, you go dey coma for 400 years

31 Likes 6 Shares

KingDashx(m): 9:23am On Jun 09
Time for everything

12 Likes

KingDashx(m): 9:23am On Jun 09
Misterone:
Winning the world cup is a team work but scoring goals! You can ask Mbappe if it's easy to score goals
mbappe sured Ronaldo first season in Madrid, dude dey score goals
KingDashx(m): 9:08pm On Jun 04
See as davido dey shine teeth like person wey dey do closeup advertisment

1 Like

KingDashx(m): 4:42pm On Jun 04
Even him no believe wetin him Dey talk
KingDashx(m): 4:40pm On Jun 04
Chucks13:


Why all these Hakim, Hakim pls what did he do? How many goals did he scores? How many assit did he make? So because PSG beat one crippled team from Italy who are over-fed with pasta and couldn't carry their legs on the pitch mean Hakim now desirable to win it or what?

Pls it's too early morning to be reading all these uncalled for Hakim this and that. This same Morrocans stood against Osimeh, stood against Lukman and they have be doing these all the time but only my own country people will be shouting Hakim una no dey stand for una thing? Instead make I Hakim I won't anybody at all. I nor Osimeh I go come dey Hakim, say who die? I be naija and I will always stand by my country in as far they do better as well. Its Osimeh or nothing.

Thanks
baba na long story you Dey talk for here.. na hakami get this one.. nothing for oshimeh this year
KingDashx(m): 8:14pm On Jun 02
gift2xl:
Women says when they are breastfeeding their babies, they get wet down there
dude you're weird

1 Like

KingDashx(m): 8:11pm On Jun 02
At least she can bring her smarts to the table, unlike those halfwits..
KingDashx(m): 8:08pm On Jun 02
highchief1:
papi even after u wife her she’s not fully urs.u don’t have a clue of what our generation represents.
then we are finished, to marry don dey fear person now

3 Likes

(1) (2) (of 2 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.