NewStats: 3,265,514 , 8,187,043 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 01:00 PM 6o6j6o1h5i |
(1) (10) (of 1072 pages)
![]() |
Original different from fake ... Na Originial .. Cristiano is Cristiano no be Ronaldo ![]() ![]() |
![]() |
helinues:Obi no well.. no dey take am serious .. his brain is obit..uarists ![]() |
![]() |
Ibime: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
E no go better for una two if una no kee yaself finish
|
![]() |
Facto.. if you want peme dey go. ..if you wan obituarists...obituarists... e no concern us . Tell dem wike ![]() ![]() 203 Likes 3 Shares |
![]() |
To their zoo let their Animal prevail over it
49 Likes |
![]() |
Ibra na weeerey .. Boya ka ni nice weekend ... if you no wan have na ya wàhálà... ![]() ![]() ![]()
|
![]() |
Go ahead no need to tell us abegv . We get out own problem gor 9ja
|
![]() |
You dey do obituarists up and down .. Oga go siddon
|
![]() |
gidgiddy:When you give , prepare to receive . You can't attak and decide how the people react. Obi played his part ..Tinubu play his own . Las las na Reality go decide and not Obi opinions 1 Like |
![]() |
You're right untill they kee you with your patience and ask God forgiveness and God still forgive them .... Patience waiting for a project or life expetance yes.. Patience for yo..osel3ss people no...EYE FOR EYE 1 Like |
![]() |
No Famzing oloye otoge ..stay on ya lane Abeg ..
1 Like 1 Share |
![]() |
Leyqute:Shoe get size and quality.. Assnal na pikin, na men dey talk here . One of the reason why I respect ya Pdp team is that.. anyhow anyhow result must come ![]() |
![]() |
Pootle:Dem go still find something ti say about it ![]() |
![]() |
;omo komo omo kr..riminal himself ![]() ![]() 86 Likes 1 Share |
![]() |
If na tea cups and Pangolos. Na this yooselees one go carry first... radarada of a team .. ![]() ![]() ![]()
|
![]() |
dauntless15:When you get ya own, do it like that ..just like 0simhen is doing his own his way .. |
![]() |
We're not in the Title race ?, we're running our race . ![]() ![]() ![]() 2 Likes |
![]() |
Na Beer economy obi know
84 Likes 6 Shares |
![]() |
E kosi danu ..who care about you ? Go and cry somewhere else abeg
5 Likes 1 Share |
![]() |
chiagozien:Bush baby ... you're the one that cry and want to force your decision and opinion on others .. no one care about you ... you take your decision now and everyone says you can go ahead.. when Hausa tak their decision tommorow don't come and tell them how to act on their land ..just accept it and cry on in life.. |
![]() |
God1000:You can lead ... no need to cry here go out tommorow and start the prot3st |
![]() |
Agba awo, Apari omo Guardiola .. ![]() 6 Likes 1 Share |
![]() |
You see.. dem fit sign wirtz that amount but Osimhen own must get k leg ... buncha asieres
4 Likes |
![]() |
Obi is a sa..int to his phooole34sh obit...uarist ..buncha phoo..leessh political ig...noramus..
|
![]() |
If to say them for ghve us chance touch her small ... she for no dey yarn this noooinss3nse ... whenever they're in there they will st**eal thr moment they're out of the free money, they will start speaking to deceive the yooseless ones that believe they just have to be against the ruling party to be relevant .
|
![]() |
This one loud abeg ![]() ![]() The problemtodat is that many people attach religion and faith to to succes. They wait for miracle to happen insead of doing rhe right thing to be successful in life . |
(1) (10) (of 1072 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 18 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |