NewStats: 3,265,484 , 8,186,892 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 08:24 AM 6v3j3p1h5i |
(1) (10) (of 51 pages)
![]() |
Tilumbu n wike hearing this ........................
|
![]() |
Nigeria judge too wan ga nu si......its well @blue stripper below,, whatever is making people to commit fraud need to be checked..what could it be if not for greed and fear of the unknown future.. Respect in the society like ours where if you are not rich,, nobody give a damn about you.. 8 Likes |
![]() |
Many of them do daily contribution in millions,, before 1 month,,many dey buy cars worth millions..This i know
1 Like |
![]() |
Welcome sir..............................
3 Likes |
![]() |
Amotolongbo:You should be 40plus cos that movie no be for kiddo..i gave u d first like anyways.. 1 Like |
![]() |
And so?? Of what use is it to common men?
3 Likes |
![]() |
Don't even know to type,,God dey see all of una wey dey cause untold hardship for Nigerians...You will think you are immuned because y'll have accumulated enough for your children yet born.. Don't worry,,oju aiye yin lo ma se ko ni se eyin yin loruko olorun oba Make una dey play,,psycophants everywhere.. 8 Likes |
![]() |
Don't even know to type,,God dey see all of una wey dey cause untold hardship for Nigerians...You will think you are immuned because y'll have accumulated enough for your children yet born.. Don't worry,,oju aiye yin lo ma se ko ni se eyin yin loruko olorun oba
22 Likes 2 Shares |
![]() |
Na wa for those wey get female children oo..see ds small tn fa!
12 Likes 1 Share |
![]() |
Only showing flashy offices,,and nothing more..Benue people brace up cos nobody is coming to safe you..
1 Like |
![]() |
No be ds monkey say e go make uber driver disappear for abuja?
9 Likes |
![]() |
W
|
![]() |
O ga o
|
![]() |
Even Nissan,,na suv
|
![]() |
Is it too hard for pdp to pursue am?
1 Like |
![]() |
No one is coming
1 Like |
![]() |
Are real soldiers seeing all these? not d efulefu officer that are civilian in uniforms..
1 Like |
![]() |
Werey alaso
3 Likes |
![]() |
Hmmmmmm
|
![]() |
Bobo yi sa fe te,,aseju ni irun aya oo..reno inoki..fulani herdsmen ounje ti de..
5 Likes 2 Shares |
![]() |
Honestly,no democracy..as am typing this come see as this local politicians dey share goodies of salah..Bags of rice n money everywhere...This is what belong to common people on d street..They are making noise disturbing my peace..its so sad
|
![]() |
Don only music artist wey use his real age
|
![]() |
Ikaeniyan0:u know nothing john snow... |
![]() |
Chegesnd:its lieutenant commander,,not commodore..its major equivalent in the army 7 Likes 1 Share |
![]() |
Ikaeniyan0:No be every military dey carry pistol,,esp when u are not a very senior officer with good appointment...More over,,na student him be for jaji on one year mandatory course.. 5 Likes |
![]() |
Eyah
|
![]() |
This one too don go ganusi...FG job for his family and church loading.. Bomboclat everywhere..Can Nigeria ever get better with these crop of beings? I doubt
28 Likes 2 Shares |
![]() |
This one too wan ganusi,,give am small bah now,,tori go change..He go dey sing only adeleke fit move osun to d next level...bomboclat everywhere
10 Likes 1 Share |
(1) (10) (of 51 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 14 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |