NewStats: 3,265,473 , 8,186,842 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 07:09 AM 5s2y3v1h5i |
(1) (10) (of 233 pages)
![]() |
See as them leave spear for that dude belle
1 Like |
![]() |
Mumu people. Imagine Israel dey right among the population dey plan attack and even Imobilize Una air defense system, while Una dey threaten Here and there
67 Likes 4 Shares |
![]() |
Na wah oh. The money e wan use pay babalawo add for the brain box
|
![]() |
Una see y am against state police? Them go dey kill just as they wish
|
![]() |
Do bandits not have families?we hardly hear of them, when they are killed
2 Likes |
![]() |
Stupid people. Na when them don commit crime, them dey say em get mental issues as at the moment of the action. Any lawyer wey bring up this nonsense excuse suppose be jailed with hard lab our for 2 months."moment of madness as at crime moment" has to be expunged from their laws
|
![]() |
Raid on Entebbe movie. When Jonathan netanyahu died after hostage release in Uganda, and the victory song. It happened in real life in 1976. The champ, when he died after the boxing match, willing his earning to his son
2 Likes |
![]() |
Nigeria. Na the same oppressed people dey fight those fighting the oppressors
|
![]() |
How e take samasult? On second note, crowd waiting to loot fuel, just like government looting coffers
|
![]() |
This chicken hearted lawyer. Same as agbakoba.always promulgating and interpreting theories after action has been taken by criminals
|
![]() |
No be that journalist wey criticize hell rufai?
20 Likes 2 Shares |
![]() |
Billionaire keh
2 Likes |
![]() |
Cooleasy:he's alive. Musa died about 2007 1 Like |
![]() |
Ncc go disturb them .this is about the last y'all will hear of them
|
![]() |
To impress fellow women. Men don't get tripped by women who think they are sophisticated the hair, paint, make up etc
9 Likes 1 Share |
![]() |
Life in Nigeria is less important that particle of dry sand. I lonh for those days wey armed robbers and murderers were caught, tried, and executed within one week
2 Likes |
![]() |
Sure and na them still dey song praises of APC. Imagine me b4 2015, I dey buy 20 liters top up for car when e show "red" now i no fit use car except I use 10000 to buy 10 liters, and then park am when e don low. I dey burn gen till 3am if light no dey. Now I no fit on gen.no savings again
Ikaeniyan0: 8 Likes 1 Share |
![]() |
Musa was a good and nice man, but for ishaya, he is a perpetual snake
6 Likes |
![]() |
What do they mean "$suspected"? Did they see the attacker? That is the question. When eventually caught, na their own blooders
|
![]() |
E don chop people money
12 Likes 2 Shares |
![]() |
All those mofos up north wey dey marry and impregnate 11 Year olds, resulting in this, yet they don't say it. Even mullahs are there, smiling. Very Irritating
6 Likes 1 Share |
![]() |
E cheap oh
|
![]() |
South and east own na on another level
|
![]() |
lordm:clean the plugs while in the air and restart 5 Likes 2 Shares |
![]() |
Very graphic.I wan to vomit
15 Likes 1 Share |
![]() |
Pregnant cow
|
![]() |
Nnamdi KANU killed them
4 Likes |
![]() |
How e take know?
1 Like |
(1) (10) (of 233 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 14 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |